News

247ariya Pidgin!! Plenty Senator Pikin Dem Dey On Hard Drugs – Sen. Murray Bruce


One Naija senator wey be sey na imm dey talk wetin make sense pass don comot kom tell imm fellow senators dem sey most of dia pikin dey use hard drugs.

D senator wey be sey na imm dey represent Bayelsa East for National Assembly, kon dey ginger imm fellow senators dem sey make dem dey try put eye for dia pikin matter dem cos of sey some of dem dey use hard drugs.One Naija senator wey be sey na imm dey talk wetin make sense pass don comot kom tell imm fellow senators dem sey most of dia pikin dey use hard drugs.

D senator wey be sey na imm dey represent Bayelsa East for National Assembly, kon dey ginger imm fellow senators dem sey make dem dey try put eye for dia pikin matter dem cos of sey some of dem dey use hard drugs.

 

Imm bin later share d tori give imm followers for twitter.

Share On:

TAGS: ,



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
  • Nigeria Must Borrow To Fund 2017 Budget – Reps

  • BREAKING NEWS: Federal Government To Pay You For Exposing Corruption, Read Details

  • House of Rep. Okays 20-year Jail Term For Financial Crimes

  • 2018 Budget: Senator Saraki Urges President Buhari To Create More Jobs

  • You Don’t Have Power to Probe How We Spent Bailout Money – Ekiti State Government Replies Senate



  • 0 Responses

    Leave a Reply

    Dark