News

247ariya Pidgin!! One Naija Lady Don Swear To Spend 50% Of Hee First Salary On Top Her Bobo


One Naija lady wey be sey her name na Eniola don come out talk sey she must spend 50% of her first salary on top imm bobo head wey don dey cater for all her needs.

Eniola bin yan dis one for her Twitter page after d bobo epp am transport fare wey she use go work.

 

She talk sey;

When I go get my first salary from dis my new job, I go spend 50% for my boyfriend head cos of sey na him wey dey support me financially.

She kon talk sey today sey imm suppose give am money wey she go use go work but sey all d ATMs dem bin no dey work so imm kon give am imm ATM card sey make she use am for any werr she go see ATM wey dey pay and sey imm bin know sey dem no go see again till Friday.

She talk say she bin dey try bring suggestion buh sey imm bin jes tell am sey make she go and still even pay d bike man from d 1k wey bin be hin last card.

She talk sey her Bobo na her No1 fan and sey imm dey support am wella.
#confamtori

Share On:

TAGS: ,



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
  • (June14 My Terrible Day ) Lady Narrates Her Horrible Experience With Some Robbers In Lagos

  • Here Are 9 Reasons Why The ATM Swallows An ATM Card (Must Read)

  • 247ariya Pidgin!! Plenty Senator Pikin Dem Dey On Hard Drugs – Sen. Murray Bruce

  • Nigerian Man Caught In India With Over 100 Cloned ATM Cards

  • Must Read: New Method Scammers Use To Steal Money From People’s Bank Accounts



  • 0 Responses

    Leave a Reply

    Dark