247ariya Pidgin!! KATA KATA Dey Anambra Unto Army People Wey Give Children Injection


Better kata kata dey for inside Anambra state as students dey run go left go right unto 3 school pikin dem wey don die for Ozubulu/Nnewi area for d free medical services wey army people dey do.

Tori wey reach us be sey some people for army uniform bin go d school for d area go start to dey force d children dem dey give dem injection wey kon make 3 students dem to kpai but we never know d skul wey children dem dey attend as for now.

 

More details dey road dey come.

#confamtori

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.