Song Lyrics: 7Teen – Energy


7Teen

7Teen’s excellent pen game and vocal delivery reflects through the EP with masterpiece like; “Energy”

Learn & Enjoy Energy Lyrics Below.

I tell dem, I tell dem all me guys
Say you be only girl wey dey Inna mi life
Gina, Ode fe pami bayi
You dey chuk me, shuku shuku like porcupine
And I don dey used to your wahala
I no fit get over your face and your palava
In the morning we flock together
Before we do one or two
Say na war for night

Oya baby duro nó
I no fit say I no want this love no more
Make we settle down, I no want su wo na
Remember the promises ta jo só

Oya baby duro nó
Your body dey put me for tension
Na Only you get my time and affection
Remember the promises ta jo só

be my energy
Na you be my remedy
Ko se lo mi
Number one no counterfeit

Pour water for my head with koroba
I need to swim in your love oroma
Take me higher like sapele Water

Ontop fire I dey chop your aroma
I be obi you be my own chizoba
Take you shopping make I gba debit alert
I no go care if I brooooke

Oya baby duro nó
I no fit say I no want this love no more
Make we settle down, I no want su wo na
Remember the promises ta jo só

Oya baby duro nó
Your body dey put me for tension
Na Only you get my time and affection
Remember the promises ta jo só

be my energy
Na you be my remedy
Ko se lo mi
Number one no counterfeit

DOWNLOAD AUDIO HERE

1 Comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.