WAHALA!! Ned Nwoko And Regina Daniels Arrests Jaruma In Abuja For Defamation And Drugs Usage


Regina Daniels Arrests Jaruma

It appears that popular kayyanmata seller, Jaruma has been arrested by billionaire, Ned Nwoko over ongoing tussle the two had in the past.

According to celebrity blog, Gistlover – she was arrested on grounds of defamation and drug abuse .

Read below:

Hello tueh tueh, hand don finally reach Hauwa wey Dey call herself Jaruma ooo, See una audio billionaire in the mud

According to our source she was arrested by Pa Ned for Defamation and for Drug Abuse/trafficking.

make una look una millionaire first now, look am well, Aunty Ramota fine pass am, I tell una then say house wey she Dey flaunt for Dubai wey she Dey claim ownership say owner don collect am as Na Rented apartment una nor believe , shey Na for Dubai hand touch am now no be for 9ja them catch an now?? Ogun kee fake life Wo make Hauwa and Pa Ned getat, why Hauwa come wear Black jalamia like Idris Na this kind black jalamia idris Dey wear too whenever hand touch am God go help una settle am. Audio billionaire in the mud oo(in the poto poto, i come in peace) #justiceforhauwa #justiceforjaruma

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.