Sport

247ariya Pidgin!! Super Eagles Don Move Up For D Latest Fifa Rankings


 

Naija Super Eagles don move up three places for d latest ranking of football playing nations by FIFA and now dey don occupy d 41st position but dem still be d fifth best team for d continent.
Na Carthage Eagles of Tunisia be Africa best team followed by Egypt, Senegal and Congo DR for d top five.

D Indomitable Lions of Cameroon, Morocco, Ghana, Burkina Faso, and Cote D’Ivoire na dem make up d top ten for d continent.

 

Germany still remain d world best football playing nation, and na Brazil follow dem for back, with Portugal, Argentina, Belgium, Poland wey don hold unto dia position for d top six.

France dey d seventh position den Spain, Chile, and Peru make up d top ten.
#confamtori

Share On:

TAGS: , , ,



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
  • Nigeria Strong Enough To Win CHAN 2018‎ – Morocco’s Mustapha Hadji

  • Super Eagles climbs to 38th spot In new FIFA World Ranking

  • Shocking!! Dead Man Breathes In Casket During Own Funeral (Watch Video)

  • Shameful: Pastor Caught Having Threesome With Married Women (Watch Video/Photos)

  • AC Milan To Make £80m Move For Manchester City’s Aguero



  • 0 Responses

    Leave a Reply

    Dark