The media personality wrote on his IG page:
Breaking: Redeemed group CEO resigns…. with a nice retirement package 📦
——————————–
I don buy popcorn dey watch church drama unfold. Be like say my bible get problem I no fit find where Jesus retire, una fit help me find am? If not help me look for where Paul
or Matthew or David retire abeg…. 😳
Leave a Reply